P-Square – Bunieya Enu

P-Square - Bunieya Enu African
Play and Download
Download

P-Square Bunieya Enu MP3 Download

"Bunieya Enu" is a song released in 2011 by Nigerian musical duo P-Square, from the album The Invasion.

With great recording effort, P-Square on this throwback song titled "Bunieya Enu" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Lucky Dube - Hero

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by P-Square which is also ready and available for download.

Bunieya Enu Lyrics

Yeah yeah (yeah yeah)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate

Bunieya Enu, Bunieya Enu, Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu, Bunieya Enu, Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chai, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eh)
Ba-ba-back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God it’s Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I’m so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya Enu, Bunieya Enu, Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
Bunieya Enu, Bunieya Enu, Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God ooh
Baba you too much oh
We thank God oh
You too much oh
You too much oh
That’s why we celebrate, let’s celebrate

Now put your hands in the air
Move them up like you just don’t care
I dey say we dey pop champagne
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we dey kneel down and pray
Scatter them we dey start to the grace oh
Na ti we men oh
Ima no Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
Okacha si ma dunine enu
So make it
No mind them oh
No do gra gra
No send them oh
Come join body oh
Make we blend them
Make you they tell them say

Thank god it’s Friday
And I go rock am like my bai-day
Ohh
I’m so excited
So everybody show your style eh
As we dey celebrate

Bunie ya enu, Bunie ya enu, Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
Bunie ya enu, Bunie ya enu, Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank God oh
Baba you too much oh
We thank God oh
You too much oh
You too much oh
That’s why we celebrate, Let’s celebrate

As we dey celebrate
We dey jubilate
Omo no player hate
Till make no dey underrate
Now we dey calculate
You dey dey speculate
Me I no send them oh
No send them oh

But thank God it’s Friday
And I go rock am like my bai-day
Ohh
I’m so excited
So everybody eh
Move your body eh

As we dey
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie be nu ya enu
As we dey celebrate
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank God oh
Baba you too much oh
We thank God oh
You too much oh
I say you too much oh
Bunie ya enu
Bunie ya enu
Bunie ya enu
As we dey celebrate
Bunie be nu ya enu
Bunie be nu ya enu
Bunie be nu ya enu eh
As we dey celebrate
Ima na Okacha si mmadu n’ine enu
Okacha si mmadu n’ine enu
Asim Okacha si mmadu n’ine enu
Bunieya enu
Bunieya enu
Maka na Okacha si mmadu n’ine enu
Okacha si mmadu n’ine enu
Asim Okacha si mmadu n’ine enu
Bunieya enu
Bunieya enu

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*