Oritse Femi – Flog Politicians (Koboko)

Oritse Femi - Flog Politicians African
Play and Download
Download

Oritse Femi Flog Politicians (Koboko) MP3 Download

"Flog Politicians (Koboko)" is a song released in 2007 by Nigerian singer-songwriter and performer Oritse Femi, from the album Elewon (Flog Politicians).

With great recording effort, Oritse Femi on this throwback song titled "Flog Politicians (Koboko)" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  D'banj - Mo Gbono Feli Feli

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Oritse Femi which is also ready and available for download.

Flog Politicians (Koboko) Music Video

Flog Politicians (Koboko) Lyrics

Baba fela tell them before oh
Oritsefemi tell again eh

We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)
We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)

Politicians, Politicians, Dem know wetin dem dey find
Before dem enter the place, Dem say do like guy man
Wetin guy man go wak, Na im guy man dey find
As you see them so, Dem know go wey Dey their mind
Politicians, Politicians, Want to use us again oh
Tell dem say, We no want their plenty music
Politicians, Politicians, Want to use us again oh
Oh boy no let, No go use your life play

We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)
We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)

See those politicians, Dem too get sense like Eneri
All their magically gist, Na im we don soji
When dey won commot For sit, Dem go won bring their padi
Na that padi padi government, Dey spoil this country
Oya for naija, Pastor won be president
For naija, 419 won be president
For naija, Area boy won be president
For naija, Lawyer won be president
So many many party, I see for my country
Lnpp party e dey
Pdp party e dey
Alignace of jibiti party e dey

We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)
We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)

Politicians, Politicians, Dem know wetin dem dey find
Before dem enter the place, Dem say do like guy man
Wetin guy man go wak, Na im guy man dey find
As you see them so, Dem know go wey Dey their mind
Politicians, Politicians, Want to use us again oh
Tell dem say, We no want their plenty music
Politicians, Politicians, Want to use us again oh
Oh boy no let, No go use your life play

We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)
We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)

Oya for naija, Pastor won be president
For naija, 419 won be president
For naija, Area boy won be president
For naija, Lawyer won be president

Ebi ebi yere bi yo, Ebi ere bi o
Ebi ebi yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Our leader, Ere bi o
Ebi ebi yere bi yo
Niger delta ere bi o, Ebi ebi yere bi yo

We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)
We go flog politicians (Koboko)
Dem too dey do us (Ojoro)
Make we dey flog politicians (Koboko)
If dem taka we go flash dem (Our logo)

Ebi ebi yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Ebi ebi yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Lanko yere bi o, Ebi ebi yere bi yo
Apabio yero bi yo, Ebi ebi yere bi o
Always lalongo yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Igo modino yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Sir shina yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Papa yoyo yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Eshe tunapa yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Eleyele yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Hamburger yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Oga emesian yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Wisdom kino yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Sunrise oh yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Ituda yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Skido alanta yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Ajah boys yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Man united yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Odengbere yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo
Oritsefemi yere bi yo, Ebi ebi yere bi yo

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*