Bracket – No Time

Bracket - No Time (feat. P-Square) African
Play and Download
Download

Bracket No Time MP3 Download

"No Time" is a song released in 2009 by Nigerian recording duo Bracket featuring P-Square, from the album Least Expected.

With great recording effort, Bracket alongside P-Square on this throwback song titled "No Time" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Plantashun Boiz - You and I (Remix)

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Bracket (feat. P-Square) which is also ready and available for download.

No Time Music Video

No Time Lyrics
(feat. P-Square)

No time eh (ayi)
Na Bracket ile
Ape Planet dey come ile
Peter and Paul dey don kolo eh

Na, na no time eh
That’s why I say make I yarn you story eh
The thing, the thing wey dey vex me you eh
Na the same thing wey dey vex you eh

For this world, the good dey die
And for the bad, na dem dey survive
See I don try make I ask God why?
E come be like, “See I dey waste my time”

Oya everybody make inna jolly eh
Make you na throw una hands in the air
If you wan do good, make you go cold eh
Without Him, some people go scatter your brain

Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) huh
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) huh
I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) oh, yo, yo

Na this thing dey make me kolo eh
Better thing, better thing no dey last eh
If you dey hear me no doubt me eh
Believe me that na true tori eh

والله, everybody no time heh
See out name na the Bracket ile
Before we do dance-hall Happy Day
But now we don come on with Yori Yori eh

I say everybody make inna dey jolly eh
Make you na throw your hands in the air
If you wan do good make you call God eh
‘Cause without Him some people go blow off your brain, eh

Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) huh
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) Huh
I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) e dey make me yeah eh
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) say na this thing wey dey make me kolo eh

Chai
Shey you na dey see (you na dey see)
As Peter and Paul and Bracket
Dey don dey go (dey don dey go)
I remember when we do Igbedu last night dey don kolo

Dem say, we know sabi sing eh
Some say na only dance we dey dance eh
We come bring back Bizzy Body eh
Temptation dey say na copy copy eh

Na copy copy eh
We go back again
We bring Do Me and Roll It eh
With a good video wetin remain eh

Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) Chinekeme
Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!) I wanna know
I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh) hmm

Iye-iye-iye-iye
Iye-iye-iye-iye-iye, ah, iye
Everybody eh
Iye-iye-iye-iye
Iye-iye-iye-iye-iye, ah, iye (hmm)

Omo no time eh (no time eh)
Better thing no dey last eh (no dey last eh)
No time eh
Better thing, better thing, no dey last eh

Na Bracket ile
Peter and Paul dey don kolo eh (don kolo eh)
Today na today
If e dey do you Yori Yori eh

Everybody make inna dey jolly eh
Make you na throw your hands in the air
If you wan do good make you call God eh
Without Him some people go take you for play-play

Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)
I say na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh) kolo, kolo
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh eh!) Mhmm

Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)
I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh eh!)
Na this thing wey dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me (kolo eh kolo eh, eh eh!)

I say na this thing dey make me (kolo eh kolo eh kolo eh)
This thing wey dey make me

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*