Mr. Raw – Hip Hop Gyration

Mr. Raw - Hip-Hop Gyration African
Play and Download
Download

Mr. Raw Hip-Hop Gyration MP3 Download

"Hip-Hop Gyration" is a song released in 2005 by Nigerian rapper Mr. Raw, from the album Right and Wrung.

With great recording effort, Mr. Raw on this throwback song titled "Hip-Hop Gyration" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Mr. Raw - Run Things

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Mr. Raw which is also ready and available for download.

Hip-Hop Gyration Music Video

Hip-Hop Gyration Lyrics

Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration

In short I wan rap wan rap
Some people in my nation nation
Una remember last year say I do many competition tition
I represented Enugu, Na the place wey I dey come from come from
But many people dey vex say I no wan release my album album
But with this my new song new song
Hiphop gyration ration
Abeg make una listen bcos I go do dedication cation
But if una wan know I be Nigga Raw of the comedians comedians
I dey do music ah ha
So that all man go dance go dance
Even as e dey many people been dey come to produce us duce us
If no be for God Almighty them for nearly use us use us
Confuse us fuse us
I thank you Jesus Jesus
I don get level kita nobody go fit abuse us buse us

Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration

Kita I don dey with who
Bone the issue
This rap is from me that Nigga R A W W
I wan make everybody begin jolly with this music music
Like AB Cowboy Cowboy
Ya na Tony One Week one week
All of my people wey dey for Enugu and for Calabar Calabar
Onitsha and Aba and Aba
Even for Alaba Alaba
Ndewo Ekolee Igwe’s family family
Austyno Milado Diggy Don and SMA abti abti
If you be non entity like munwa abegi migrate migrate
Make you no dey ask who be this Nigga Raw wey dey gyrate gyrate
This one na Hiphop Hiphop
Abi na hophip hophip
Before you know am now people go begin dey copy copy

Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration

No be my fault my fault
Na my turn my turn
I be the prodigal son make una dey run bcos I dey come chai I dey come
I suffer no be small even them for do me wayo wayo
Just like Big Brother for Africa take do Mr Bayo Bayo
Imagine negodi na m nona north ne re groundnut groundnut
But all of a sudden I go become political juggernaut juggernaut
One Nigeria heyyy
I love my people people
This rap is for the deaf, for the dumb even for the cripple cripple
I just come like Johnny but I no be JJC JC
Imagine akwobe beans mai-mai ne si ne si
All the DJ DJ
Them go like play like play
This my gyration but make una fashi the song dey (e dey)
To the Igbos (e dey)
To the Hausas (e dey)
What of the Yorubas (e dey)
Africa (e dey)
Nigeria (e dey)
And Kegite Club (e dey)

Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration, Hiphop gyration
That’s right
Hiphop gyration (Dat Nigga Raw)
Hiphop gyration
Hiphop gyration (haha)
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration
Hiphop gyration

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*