Tony Tetuila – Baby Ur Love

Tony Tetuila - Baby Ur Love African
Play and Download
Download

Tony Tetuila Baby Ur Love MP3 Download

"Baby Ur Love" is a song released in 2006 by Nigerian recording artist Tony Tetuila, from the album Free Soldier.

With great recording effort, Tony Tetuila on this throwback song titled "Baby Ur Love" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Davido - Back When

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Tony Tetuila which is also ready and available for download.

Baby Ur Love Lyrics

Oh oh oh oh oh oh oh oh

When I look at you
I know say I no make any mistake oh
Na your good attitude
Na the things wey dey make tetuilla kolo oh
When you come to my room
Anything wey you want I go do am for you
One plus one na two
After one na me and you abi no be true

I go take you overseas
Hala tetuilla go give you visa
Never let you fall for tea
Dem plenty but your type no dey here
Baby you are the sugar in my tea
I need you endlessly badly
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro

Always on my mind
Wishing that am holding you
You set me on fire
Just ***
Come to me now
Just tel me what you want I will do it for you
Me and you forever
It’s the greatest thing that gives me fever

I go take you overseas
Hala tetuilla go give you visa
Never let you fall for tea
Dem plenty but your type no dey here
Baby you are the sugar in my tea
I need you endlessly badly
Oh baby your love oh oh oh
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro

You dey shack me baby
You dey drive me crazy
You dey make me lazy anytime I look at you oh
You dey shack me baby
You dey drive me crazy
You dey make me lazy anytime I look at you oh
Ahh your loving
Your loving, Your loving
Your loving, Your loving
Your loving, Your loving
Your loving, Your loving
Your loving, Your loving
Your loving, Your loving

When I look at you
I know say I no make any mistake oh
Na your good attitude
Na the things wey dey make tetuilla kolo oh
When you come to my room
Anything wey you want I go do am for you
One plus one na two
After one na me and you abi no be true

I go take you overseas
Hala tetuilla go give you visa
Never let you fall for tea
Dem plenty but your type no dey here
Baby you are the sugar in my tea
I need you endlessly badly
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Oh baby your love oh
Just dey shack me oh
Oh baby your love
Dey shack me like ogogoro
Your loving

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*