Mad Melon & Mountain Black – Iya Mi O

Mad Melon & Mountain Black - Iya Mi O African
Play and Download
Download

Mad Melon & Mountain Black Iya Mi O MP3 Download

"Iya Mi O" is a song released in 2003 by Nigerian recording duo Mad Melon & Mountain Black, from the album Danfo Driver.

With great recording effort, Mad Melon & Mountain Black on this throwback song titled "Iya Mi O" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Lucky Dube - Hero

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Mad Melon & Mountain Black which is also ready and available for download.

Iya Mi O Music Video

Iya Mi O Lyrics

Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!

Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!

Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Anything I say anything I do
People dey talk about me

Again again
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Waiting we do dem
Anything I say anything I do
People dey talk about me

Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
Bad again
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we

Werther you rich na God God dey do am
Werther you poor na God God dey do am

My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister

Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!

Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Anything I say anything I do
People dey talk about me

Again again
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!
Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Waiting we do dem
Anything I say anything I do
People dey talk about me

Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
Bad again
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we

You get money dem start to dey talk
You no get money dem start to dey talk

My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister

My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister

All dem mama dem know
All dem Papa dem know
All dem brothers dem know
All dem sisters dem know

Wine dance shaking body style
Shaking body
Shaking body
Shaking body style
Wine dance shaking body style
Shaking body
Shaking body
Shaking body style

This is montin on the microphone stand so tell all the
Masse we are d best coming up like this we are good good
London America we are good good
Even do na Asia we are good good
South Africa we are good good
Even Nigeria we are good

Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!
Iya mi o!
Anyway mi go!
Iya mi o!

Anyway mi go anything I do
People dey talk about me
Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we
You get money dem start to dey talk
You no get money dem start to dey talk
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
My brother my sister i say this go
Better take it easy my brother and sister
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!
Anyway we go!
Iya mi o!

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*