Maleke – Low Waist

Maleke - Low Waist African
Play and Download
Download

Maleke Low Waist MP3 Download

"Low Waist" is a song released in 2009 by Nigerian singer and comedian Maleke, from the album 911.

With great recording effort, Maleke on this throwback song titled "Low Waist" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Bracket - Muah Muah

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Maleke which is also ready and available for download.

Low Waist Music Video

Low Waist Lyrics

There is something in minimini wanawana (something)
Sweeter than wanawana minimini (very sweet)
Shake your low waist (everybody say)
Shake your low waist
There is something in minimini wanawana (something minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (very very sweeter)
Shake your low waist (everybody say)
Shake your low waist

Baby i sey make you wait, make you suffry show your waist
Make you no dey minimini, dey wanawana everywhere
True story eh, dem dey minimini
Look very carefully, dem dey wanawana
Everybody scream, low waist (cha cha cha)
See, I see ejiro with you, you say na your cousin (yes na my cousin)
I see akpos for your house, you say na your brother (yes na my brother ooh)
You dey minimini everyday (minimini everyday)
You dey wanawana everytime (wanawana everytime)
Jo ma ro ko sisi
Jo ma ro ko (jo ma ro ko) baby

There is something in minimini wanawana (something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (very very sweeter, everybody scream)
Shake your low waist (chai low waist)
Shake your low waist
There is something in minimini wanawana (something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (sweeter, everybody scream)
Shake your low waist (low waist eh)
Shake your low waist

When i look through your phone, i dey see plenty names
I sey make i dial, one of the numbers for call
I begin dey see (i begin dey see) names like:
Tracy, philo, matilda, aisha, eh
When i dial one of the numbers (everybody)
Wetin i hear my baby, na man dey answer tracy name (abi tracy no be man child)
I no fit believe you my darling, na so so trick you dey trick me, eh
With your low waist (with your low waist) eh eh

There is something in minimini wanawana (something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (chei, everybody shake)
Shake your low waist (everybody shake)
Shake your low waist
There is something in minimini wanawana (something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (very very very sweeter)
Shake your low waist (Tracy don come again yeh)
Shake your low waist

Amaka na your sister, cos i know i make, biggy, biggy, mistake
Make you just dey forgive me abeg o
Cos i sorry for the things wen i been say
So, i love you, i love you (really)
Make you no vex, make you no vex my baby (why shall i)
Na play i been dey i sey my babe
Na play i been dey i sey my babe
Ehhh! Throughly, when you leave me (where i go? where i go?)
E dey pain me sey (e dey pain me sey)
You don go (baby i’m here, i never leave you alone)
When i look closely (lonely), i come see sey (wetin you see again?)
You follow follow follow follow

There is something in minimini wanawana (something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (chei, everybody shake)
Shake your low waist (Shake your low waist)
Shake your low waist
There is something in minimini wanawana (something in)
Sweeter than wanawana minimini (very very sweeter chai)
Shake your low waist (everybody shake)
Shake your low waist

If you dey gbaskelebe (odikoko)
If you wan kpangolo mi (odikoko)
If you dey gbaskelebe (odikoko)
Na you been wan kpangolo mi eh (odikoko)
If you dey gbaskelebe oh (odikoko)
If you wan kpangolo mi (odikoko)
If you dey gbaskelebe (odikoko)
Na you been wan kpangolo mi eh eh (odikoko)

There is something in minimini wanawana (something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (sweeter, sweeter)
Shake your low waist (Shake your low waist)
Shake your low waist
There is something in minimini wanawana (there is something in minimini wanawana)
Sweeter than wanawana minimini (very very sweet)
Shake your low waist (Shake your low waist)
Shake your low waist

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*