BlackFace – Hard Life

BlackFace - Hard Life (feat. Alabai) African
Play and Download
Download

BlackFace Hard Life MP3 Download

"Hard Life" is a song released in 2004 by Nigerian dancehall ragga and reggae singer-songwriter BlackFace featuring Alabai, from the album Ghetto Child.

With great recording effort, BlackFace alongside Alabai on this throwback song titled "Hard Life" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Mo'Hits All Stars - Pere

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by BlackFace (feat. Alabai) which is also ready and available for download.

Hard Life Music Video

Hard Life Lyrics
(feat. Alabai)

Blackface
Yah man
Alabai, are you with me?
Marvelous, you with me too?
Said it’s a hard life
Wey we dey live oh, eh-eh
I tire for this kind life
Wey we dey for this kind country (it’s a hard life)
Which levels na? People don dey ask dem since na

It’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja oh
It’s hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh, eh-eh), ja ja
(Naija in Africa)

Na so dem do dem chop our money go
Dem think sey me and you we no go know (na lie o)
See them as dem pass dey go
Blow their siren from Makurdi to Otukpo
Chakoko kwa eh
See as our life just dey bitter eh
‘Cause our roads e bad
How can we be glad
When the children are suffering everyday inna we yard?

Dem say e go better, e worse pass as e bad oh
Money no be dem own, dem put am for dem backyard
After dem go say make we no light we jay
Make we no know sey dem steal our pay
From here to Bombay, I say
Which kain life we dey today
When we dey work and daily no pay, I say
This government e bad oh, see as dem leave
All the students and dem dey keep dem for their house oh

It’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja oh
It’s a hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh), ja ja
(Naija in Africa)

Nowadays, everybody is living in pain
Work for six months salary go dey in vain
Dem wan scatter we brain
Dem pack all the masses and put dem in a poverty train
Corruption na the order of the day
And the fuel scarcity e dey bring the country shame (no mind them)
After then dem go tell we what to do
When dem take the revenue and drink liquor with dem crew, yaw

Fire burn man, all of them wan
Embezzle we money, and dey call we bloody fool
I say the youth na the time for we (this is the time y’all)
For we to take the lead
No mislead your black family
What we need in society
Just for dem to give we the basic amenities

But it’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja, oh
It’s a hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh), ja ja
(Naija in Africa)

How can I live in a country where the light ain’t steady? (What?)
Water don’t run, and I can’t afford spaghetti (shi-)
I don’t do deals ’cause they shady
When the thieves come to rob, then the cops ain’t never ready (oh my God)
I would have graduated four years ago, and would I graduate now?
Only God knows (imagine that)
The economy of my nation is moving too damn slow
Nobody cares to know whether you catch a rhyme blow (damn!)
Folks can’t afford three square meal

How then can they pay this damn bills?
Pot bellies up there don’t know how it feels
With pure raw skills, now I gat a record deal
I go to say this from the heart
OBJ, we don’t feel you
As a matter of fact, OBJ, we don’t believe you
You don’t know exactly how it hurts, we see you
We don’t need you, you gotta step aside please

We gat death traps on the highway
You expect us all to live on minimum wage
Salaries ain’t paid
Brothers got to buy guns to go on rampage, to rob his own way
Now the youths listen, we both know how you feel
We gat no remedy, we got to get up for real
So put your guns down and use your head
‘Cause someday I believe we’ll make this daily bread

It’s a hard life wey we dey live for naija
Youths dem unemployed to overseas dem ja
Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh), ja ja (naija in Africa)
It’s a hard life wey we dey live for naija (it’s a hard life)
Youths dem unemployed to overseas dem ja oh
Hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh), ja ja (naija in Africa)

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*