D’banj – Tongolo

D'banj - Tongolo African
Play and Download
Download

D'banj Tongolo MP3 Download

"Tongolo" is a song released in 2005 by Nigerian singer and entertainer D'banj, from the album No Long Thing.

With great recording effort, D'banj on this throwback song titled "Tongolo" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  D'banj - Igwe

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by D'banj which is also ready and available for download.

Tongolo Music Video

Tongolo Lyrics

Ha ha
Make i tell una one secret
The secret wey me i dey use for all these women now
Na the magic word be “tongolo”
No long thing, no long thing
Just tell them tongolo
You understand
Anyone wey you like, you know wetin you go tell am?

Me, i be Dbanj
My jamo friends dem dey call me skibanj
I don get degree for womanolgy
I don study the woman physionomy uh!
Wey dey make them follow me
For de club, den take up their thumbs for me
Even the girls they ask for me
Make i tell them the secret of my melody ah!

Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
If i tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If i tell dem the koko
Make you yarn them de koko now oh yeah yeah

Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa je kia tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo

As i dey waka up for road
I see one bady
I name na “no be small”
Why because she fine no be small
When her front no be small
When her backside no be small
I yarn am the truth and i yarn am the fact
And yarn am no be small
She no wan gree my own o
Until I yan her am the koko (no be small)
Shey you wan know the koko o
Shey you wan know the koko
Shey make I tell you the koko o
Make I tell you the koko

If i tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If i tell dem the koko
Make you yarn them de koko now oh yeah yeah

Tongbala, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa je kia tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo

Listen, listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
Se ri hips e, ma fi le shifted
Igo oju e, ma file tinted
Boyfriend e gan, o wa evicted
Se e mo pe dbanj is addicted
Te ba so pe no, ma wa persistent
Mo ni iyawo nle don get it twisted

Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
If i tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If i tell dem the koko
Make you yarn them de koko now oh yeah yeah

Tongbala, tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa je kia tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo

Tongbala je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omoge wa je kia tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, see wo le tongolo
Omoge wa je a tongolo

You don hear now
Na my secret be that
You no hear wetin I talk well, well

No long thing
Just tell them tongolo
Oya cho
Don jazzy
Dbanj
Mo hits records

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*