eLDee – I Go Yarn

eLDee - I Go Yarn African
Play and Download
Download

eLDee I Go Yarn MP3 Download

"I Go Yarn" is a song released in 2006 by Nigerian singer and rapper eLDee, from the album Return Of The King.

With great recording effort, eLDee on this throwback song titled "I Go Yarn" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Terry G. - Trowey (Part 2)

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by eLDee which is also ready and available for download.

I Go Yarn Music Video

I Go Yarn Lyrics

Nobody wan die
But everybody wan go heaven
You see me, as you see me so

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

As I reach Yankee
I see say the life wey my people dem dey live na nonsense
As I reach Yankee
I see say to solve our problem e no hard, common sense
Them dey come here
Them dey see the way wey everything been dey work
But them just ignore

Them go reach house, go form the policies
Wey go make them to rich and my people to poor
E don tay
Wey we don dey cry
Wey we don dey hustle
Wey we don dey die
E don tay
Wey them dey chop money
While the average child for road is hungry

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

We get land
Plenty-plenty land, plenty-plenty farm
We get energy
Plenty-plenty oil, plenty-plenty sun
Water dey jaburata
River Niger dey, River Benue dey
But for ordinary man, simple things to enjoy
We no fit get

Water nko? E no dey
Light nko? E no dey
Ordinary food to chop, e no dey
Ordinary house to sleep, e no dey
Water nko? E no dey
Light nko? E no dey
Ordinary food to chop, e no dey
Ordinary house to sleep, e no dey

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

I never tire to dey yarn, I go speak my thought
‘Cause time don reach for my people kasala to bust
As Fela yarn’ ’til e go but my people no see
Politicians still dey yarn dust on top TV
We put satellite for space but we no get light
Owu dey blow my people, still we no want fight

We be the top five richest oil nation for globe
But my people no fit afford kerosene for stove
E never finish? Civilians don come
Na all of them dey chop our money turn by turn

Remember ’84 wey we dey beg Andrew make e stay
Dollar na five naira than na 140 today
We just suffer and smile, our debit dey pile
To bail comot, see how my people dey file
All we do is pray and hope for a new day
But nothing go happen ’til we change our ways

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

O ma se
Ah, o ma se
O ma se
Yẹ, o ma se
IIu ta gbe tati gbedu tele lawa di eni to toroje
IIu ta gbe tati gbedu tele lawa di eni to toroje, ah!

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Until them change the plan
Me I go yarn
Directly to the man
Make we yarn
My people fear to die, why?
We must try

Me I go yarn
Until them change the plan
Me I go yarn
Directly to the man
Make we yarn
My people fear to die, why?
Together we must try

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Me I go yarn
Me I go speak my mind
Me I go yarn
Them think say we blind
Make we yarn
Why are my people so poor?
We can’t take this no more

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*