Jaywon – Gbon Gbon

Jaywon - Gbon Gbon (feat. Terry G.) African
Play and Download
Download

Jaywon Gbon Gbon MP3 Download

"Gbon Gbon" is a song released in 2009 by Nigerian music artist Jaywon featuring Terry G., from the album Meet Jaywon.

With great recording effort, Jaywon alongside Terry G. on this throwback song titled "Gbon Gbon" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  African China - Save a Soul

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Jaywon (feat. Terry G.) which is also ready and available for download.

Gbon Gbon Music Video

Gbon Gbon Lyrics
(feat. Terry G.)

I dey tell you, ehy, juwon lo on this one again o
Kennis music
Bo se’n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye (2x)
12 o’clock in the middle na my phone ring ring ring ring ring
(who be dat) na my paddy
Dem sey make we go go go clubbing
It’s juwonlo, emo kpe emi gon mi o go rami ri
Straight to the nite shift, ebi kpe kini mo ri
I see this fine shorty for one corner
Sey she dey feel me ehy
Omo no time, je kama lo, wa bami de ile eh
Ile mi ni, omo aye, ka lo se ere se ere
Se aye, se aye, se ere se ere
Ka lo se aye se aye
Bo se’n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye (2x)
At first i been dey think sey the girl na
Okpo okpo okpo okpo o
Later i come realise sey
She just dey, dey, dey show her logo
Omo take it slow, cos I dey feel the echo echo
Mo ni ko ma ro ra sw ko ma lo ma lo jasi koto
You one of a kind dey blow my mind
The way you dey wine dey tear me apart
I dey tell you!
I never see this kind of thing before o
Wa cami lo ka lo ju nko
So nko, ka lo ju ko so nko, ju nko so nko
Bo se’n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye (2x)
Jo o! mr bouncer, awon temi fo wo le, jo o!
Mr deejay, oya purn the replay
Free me now, free me now free me now, eh
Tile tile, oya sodi sodi
Oya tile, oya soji soji
Tile, je kim fi owo ko nko
Tile tile je kim ti nko bo nko, ehy
Na me wey dey ginger your system (ginger)
Na me wey dey swagger your system (swa)
Oya make i wangolo wangolo wangolo wangolo
Oyi wa ka lo ge ge ge ge
Ka lo ge ge ge ge
Oya tile je kim ba esere eh
Bo se’n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye
Bo se’n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (x4)

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*