Malam Spicey – Free Cure (1005 Naira Bling)

Malam Spicey - Free Cure (1005 Naira Bling) African
Play and Download
Download

Malam Spicey Free Cure (1005 Naira Bling) MP3 Download

"Free Cure (1005 Naira Bling)" is a song released in 2010 by Nigerian recording artist Malam Spicey, from the album Special Request.

With great recording effort, Malam Spicey on this throwback song titled "Free Cure (1005 Naira Bling)" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  P-Square - Ogadigide

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Malam Spicey which is also ready and available for download.

Free Cure (1005 Naira Bling) Music Video

Free Cure (1005 Naira Bling) Lyrics

Ah some boys dem sey dem got six pack
Dem diss dem sey me no get six pack
Damn you holy lord ah ah
This Mallam Spicy am coming at you live
See so me say

1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear

Dem sey Mr bling bling
Dem be Mr bling sing
Dem be Mr bling bling
Dem be Mr bling sing
Mr bling bling
Dem be Mr bling sing
Dem be Mr bling (Na who give you)
Well me sey
Your one bling
Your two bling
Your three bling
Your four bling
Your five bling
Your six bling
Your seven bling praa (Well me sey)
All of dem together na 6k
Eh murder fucker fade away
You no real
You too fake
You ugly like a monkey
You ugly like a ape
All your bling no fit buy my shirt
Small Claro dey make your brain shake
Mallam spicy a me burst up the place
Me burst up the place
Like a earthquake

1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
B2K wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear

Dem start to dey kpariwo (Yaw yaw)
Dem start to dey kpalantia (Ha ha)
Dem sey dem be Mr bling bling (You wan dead you wan dead)
Who give you well me sey
Letter bomb me I go send to your mama
Little sound boy you wan diss your papa
Lyrics for my mouth is luga luga
Like Michael Jackson thriller thriller
I’m wearing Paul Smith
I’m wearing Prada
This Mallam spicy rude boy entertainer
Step up in the club me popping Champagne
Eh little boy you wan dead well me sey
Na me be Mallam Spicey
Me I no dey stop for the fourth bar never
Some boy dem don shakey paraga
Dats why dem start to dey maga

1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear

Dem start to dey kpariwo
Dem start to dey kpalantia
Say dem be Mr bling sing
Say dem be Mr bling sing
Say dem be Mr bling sing
Dem be Mr omo dem be (You wan dead)

Holla at your boy mehn
E Money
You wan dead (See)
Shey na you dey ginger the ginger
Shey na you dey swagger the swagger
O boy I no dey feel your swagger
Your dirty swagger too local
With your dirty bling sing
With your dirty bling grin
With your dirty bling bling
Mallam Spicey I burst up the scene
Yo your dance hall king

1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling wey some boys dem dey wear
1, 005 Naira
Bling bling (Well I sey)

Dem sey dem dey kpariwo
Dem start o dey kpalantia
Dem start to dey show o
Sey dem be Mr bling bling
Dem sey dem be Mr bling sing
Dem sey dem be Mr bling sing (Na who give you how much)
What I sey wan dead see
Shey you wan dead
Shey you wan dead
Shey you wan dead
Shey you wan dead
Shey you wan dead
Shey you wan dead
Shey you wan dead
Shey you wan dead

Likkle Sound boy
Holla at your boy mehn
E Money
Da beat production
Mallam Spicey me dey here

Outro

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*