Ras Kimono – Rastafari Chant

Ras Kimono - Rastafari Chant African
Play and Download
Download

Ras Kimono Rastafari Chant MP3 Download

"Rastafari Chant" is a song released in 1990 by Nigerian reggae artist Ras Kimono, from the album What's Gwan?.

With great recording effort, Ras Kimono on this throwback song titled "Rastafari Chant" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Ras Kimono - Rub-A-Dub Master

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Ras Kimono which is also ready and available for download.

Rastafari Chant Lyrics

Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo hey
Ayagayagayagayo

Sey dat rastaman ah dem ah want, ehn!
Ah rastaman ah dem ah need, sey what?
Ah Rasta Kimono they want hey
Ah Rasta Kimono they need
Sey dat Rasta Kimono dey talk
Ah Rasta Kimono they need
Ah Rasta Kimono dey see hey
Ah Rasta Kimono dey come
I sey mi coming with di messenger from Jah
Dat Algerian must be free
I tell yuh, Namibia must be free
I tell yuh, whole Africa most be free

All dis things started in di ghetto di world love rastaman
Cuz we rastafari we sey!
Dem ah luv rasta in di ghetto
Dem ah luv rasta in di city
Dem ah luv rasta everywhere, Boom!
Dem ah luv rasta in di ghetto
Cuz rastaman no deal with di hypocrite
Rastaman no deal with di hooligans
Rastaman no deal with di phychopath
I an I deal with truth an why?
I an I righteous one from good God

Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo hey
Sey dat rastaman ah dem ah want
Sey dat rastaman ah dem ah need, ehn!
Ah Rasta Kimono they want, sey what?
Ah Rasta Kimono dey see hey
Sey na Rasta Kimono dey come
I sey mi coming with di message from Jah
Dat Ethiopia must be free
I tell yuh, Nigeria must be free
I tell yuh, whole Africa must be free

All dis things started in di ghetto luv up Africa man cuz African man are rastafari we say!
Dem no luv white man
Dem no luv coolly man
Dem no luv China man
Just ah pure African man dem want, sey what?
Ah just a pure African man dem want
Dem no luv white man
Dem no luv coolly man
Dem no luv China man
Just a pure African man dem want
Ah just a pure African man dem want, good God

Bambambambirimbirimbambim
Ilibilibilibabim hey
Sey na rastaman ah dem ah want
Ah rastaman ah dem ah need hey
Ah Rasta Kimono they want
Sey dat Rasta Kimono they need
Sey dat Rasta Kimono dey talk
Sey dat Rasta Kimono dey sing hey
Ah Rasta Kimono dey come
I sey mi coming with di message from Jah
Dat Nigeria must be free
I tell yuh, Ethiopia must be free
I tell yuh, whole Africa must be free

Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo hey
Ayagayagayagayo
Bambambambirimbirimbambem
Biribiribiribabem
Ayagayagayakayo hey
Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo
Ayagayagayagayo
Bambambambirimbirimbambem
Biribiribiribabem
Bereberibiribabem
Bereberibiribabem
Ayagayagayagayo hey
Ayagayagayagayo

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*