Styl-Plus – Iya Basira

Styl-Plus - Iya Basira African
Play and Download
Download

Styl-Plus Iya Basira MP3 Download

"Iya Basira" is a song released in 2007 by Nigerian R&B group Styl-Plus, from the album Expressions.

With great recording effort, Styl-Plus on this throwback song titled "Iya Basira" resulted in an astonishing display of skill, transforming it into an exceptional track.

DOWNLOAD:  Mad Melon & Mountain Black - Iya Mi O

You are guaranteed to enjoy this awesome African hit by Styl-Plus which is also ready and available for download.

Iya Basira Music Video

Iya Basira Lyrics

Shey won shat si eh ni?
Iya, orun mi da? Woo!
(You this place is too hot o, abeg) get out from my way idiot
Madam, let me have, let me have my food please (this food your food hot abeg, abeg)
(O boy na wa o) let me have my food
(Give me an extra plate before I break something here, ah-ah)
(O boy this food sweet no be small o)

This na one buker wey I dey like to go
The food sweet sotey e go make you mind blow
Day and night, Iya Bas, how she do am, I no know
Dem think say na jazz, my brother, no be so

People, people make una come o
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food

People, people make una come o
Iya Basira e go kill me o, oh-oh-oh
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food

Long throat na food go kill you (no be so)
I say na food go kill you (o-o-oga mi no be so)

Weytin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy Sunday
Na so I reach there but Sunday e don high on beer
Luckily for me him junior brother eye e clear
He say make we stroll to the area
Little did I know that I was strolling to my burial
Right there where Oshodi bus dey load
Was a little buker close to the main road

I laugh when e pass the door
E tell me say the name na Iya Bas for short
But I bow when e order iresi ati ewa, ero mm-mm pure water not even mineral
I come gree say I go manage to chop am
Before I realize I dey order second round
Third round, forth round, I never still stop
Wetin Iya Basira e give me chop ehn?

People, people make una come o (people)
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (e don jazz me o)
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food (mother or my girlfriend)

People, people make una come o
Iya Basira e go kill me o, oh-oh-oh (she go kill me my brother)
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food (eh-ehn)

Long throat, na food go kill you (Ah! No be so)
I know, I say na food go kill you (oga mi)

You think say na play when I say na the way wey I dey
(Wetin do am?) E no day okay
Wetin be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy Iya Basira rice
Even on my girlfriend birthday
Wey she dey wait make I take am to Ocean View
I no know when I pass the place
The only thing wey dey my mind na Iya basira palm oil stew

Ah! Kilon, kilon shele, shele
Me I never see this kind juju, telle telle
All those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya Basira na (kpele kpele)
I sure say still I go go there go sidown
Order my first round move to second round
Third round, fourth round I no dey ever stop
Wetin Iya Basira come give me chop? Mo gbe

People, people make una come o (people make una come o)
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (oti sun mi o)
Everybody helep save me o (eh!)
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food (eh!)

People, people make una come o (I’m in trouble o)
Iya Basira e go kill me o, oh-oh-oh (e gba mi o)
Everybody helep save me o (abegi o)
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food

Officer abegi follow me to the place
Everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me
My mother no gree see me
My paddy mm! Iya Basira e don kill me

Officer abegi follow me to the place
Everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me
My mother no gree see me
My paddy eey! Iya basira e don kill me

Where the woman?
(Hin dey inside) (oga I dey come)
Woman na wetin you dey give people chop
Wey dey cause all this wahala, kasala oya make we talk
(Oga sir, true to God, nothing wey I dey put for the food wey I dey cook)
(Na God dey make am good)

Na which kind talk be that
Shey na God dey cook the food
Abi you think say I be fool no be juju you dey put
In fact, I dey suspect say na-, you wash put
Sotey people dey queue come dey rush for your stew
Well, to confirm am bring am make I chop small

Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw
Chai correct! This food sweet no be small
Shey una no go vex if I still order for more
(Officer no worry na the food be this)
(Oya people, people make una go, case dismiss!)

People, people make una come o (mo gbe!)
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (e gba mi o)
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food

People, people make una come o (Klint Da Drunk o)
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh
Everybody helep save me o (shey na me be this o)
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food

People make una come o (wahala)
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (this na palava)
Everybody helep save me o (oh yea)
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food (I dey hala, hala, hala)

People, people make una come o
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend’s food

Mp3 Music Download:

Solve the following math problem to download the music:

Download

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*